Davido's London show, where his logistics manager and aide, Israel DMW, took to the stage to show off his dance moves.


Watch the video below:
See netizens reactions below;
oluwa_gpaid wrote: “After this dance next video way we go see na when Juju day sleep .”
tunnadex_moore wrote: “Normal normal juju love wizkid and Davido together but he gat to loyal to his boss.”
mb___kay wrote: “Na the background song wey dey play sweet me pass …make the love continue like that.”
cokerwealths wrote: “Dem dey play wizkid song for OBO show, una fans go come online with the data wey dem borrow from mtn come dey fight stupid fight…… Mtchwee.”
official_tomilola: “Juju wear hin wedding cloth come club this my juju no go kee me .”

